Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

BBNaijaS7 : Evictees Cyph & Christy O, Explain the Reason for the Lovey Dovey in the house

Watch as #bbnaijaseason7 housemates wey dem just evict #ChristyO and #Cyph take show face for our studio inside #MorningRuns with @emmcee_rnb @beccablisse. Also hear as #christy_o explain why she no come out for interview with @ebuka after dem evict her. #MorningRuns #bbnaijaS7 #bbnaijaupdate #bbnaija #NaijaFm If you like wetin you watch make you no waste time oh like and leave a comment, also sharp sharp subscribe to wi channel make you for dey see plenty ogbonge videos like this one.

More Videos