Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

ACROSS THE BRIDGE : Bend Down Select clothes a.k.a #Okrika

Naija Fm OAP’s dey yarn about Bend down select clothes a.k.a Okrika clothes on #AccrossTheBridge with @emmcee_rnb @beccablisse @godwinaruwayo & @joy.panam #MorningRuns #Workchop If you like wetin you watch make you no waste time oh like and leave a comment, also sharp sharp subscribe to wi channel make you for dey see plenty ogbonge videos like this one.

More Videos