Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

ACROSS THE BRIDGE 27-7-22 :Beauty and Complementing Women

For this week edition of #AccrossTheBridge ..Naija Fm OAP’S @beccablisse @emmcee_rnb and @joy.panam dey discuss beauty, complementing women and other gists. #AccrossTheBridge#MorningRuns#Workchop#NewskoolstationWithOldSkoolSwag If you like wetin you watch make you no waste time oh like and leave a comment, also sharp sharp subscribe to wi channel make you for dey see plenty ogbonge videos like this one.Show less

More Videos