Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

ACROSS THE BRIDGE 23-07-22: Fake Beggers

How to know fake and real Beggers? Our OAP’s @godwinaruwayo Becca blisse, Joy Panam & Emmcee Rnb dey yan about different fake #beggers wey dey use begging dey collect money from people… and some other gists. #AccrossTheBridge #MorningRuns #Workchop #NewskoolstationWithOldSkoolSwag If you like wetin you watch make you no waste time oh like and leave a comment, also sharp sharp subscribe to wi channel make you for dey see plenty ogbonge videos like this one.

More Videos