Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

ACROSS THE BRIDGE 15-08-22 : Different experience with our Grand parents

For this episode of #acrossthebridge NaijaFM’s #EmmceeRnB #Beccablisse #GodwinAruwayo #JoyPanam Yarn about different experience wey dem get with their Grand parents. If you like wetin you watch make you no waste time oh like and leave a comment, also sharp sharp subscribe to wi channel make you for dey see plenty ogbonge videos like this one. #AccrossTheBridge #MorningRuns #Workchop #NewskoolstationWithOldSkoolSwag

More Videos