Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

ACROSS THE BRIDGE 15-06-22 : Why Are Elderly Women Afraid To Drive? 

On this Episode of #AcrossTheBridge Maija FM’s OAP Becca Blisse, Godwin Aruwayo and Lady J discuss the many reasons wey many senior / elderly women no like to dey drive by themselves. If you like wetin you watch make you no waste time oh like and leave a comment, also sharp sharp subscribe to wi channel make you for dey see plenty ogbonge videos like this one.Show less

More Videos