Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

ACROSS THE BRIDGE 06 -04-22 : Type of Police

For this episode of #AcrossTheBridge our presenters @beccablisse @emmcee_rnb @godwinaruwayo & @joy.panam dey discuss about different type of police and also children wey dey fight for school. If you like wetin you watch make you no waste time oh like and leave a comment, also sharp sharp subscribe to wi channel make you for dey see plenty ogbonge videos like this one. #Police #FightingChildren #Wahalapickin #AcrossTheBridge

More Videos