Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

Naija FM Rap shakabula, 2024

Naija FM Rap shakabula, 2024 

June 25, 2024

You be rapper and you wan show say you sabi rap well. All you need to do na to download the beat way dey our webiste, the beat don already get chorus, so record yourself as you dey drop 16 Bars before or after the chorus and upload your video for our instagram , Facebook , X, TikTok page, make this video no pass 1 min. 

Our Ogbonge Judge go select 6 rappers way go come our live studio to Battle each other. 

Stand a chance to win free production from superstar producer Krizbeatz plus other prices. 

Entries open from June 24th – July 24th, 2024. 

Hurry now!!!

CLICK ON DOWNLOAD

DOWNLOAD

More Posts