Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

Minister Keyamo don order swift suspension of Dana Airlines’ fleet by NCAA over safety concerns

April 25, 2024

Minister of Aviation and Aerospace Development, Mr Festus Keyamo, don direct Nigeria Civil Aviation Authority (NCAA) make dem suspend Dana Airline operations sake of safety concerns.

Keyamo talk say di ministry don hear tori about recent incidents wey concern safety and financial viability of di airline operations, and because of dis, dem go suspend di operations until dem fit do comprehensive audit.

Di minister still hail NCAA for dia commitment to make sure say dem dey maintain di highest standards for aviation safety.

More Posts