Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

INEC talk say 40 polling units no get registered voters ahead of di November 11th elections.

November 3, 2023

INEC talk say 40 polling units for Imo and Bayelsa States no get registered voters. Dis na as di governorship election wey dey come up for Imo and Bayelsa States, plus Kogi State, wey dem schedule for November 11 dey approach. According to di statement wey INEC National Commissioner and Chairman for Information and Voter Education Committee, Sam Olumekun, yan, two of di polling units dey for Bayelsa State, while 38 dey for Imo State.

More Posts