Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

Germany don plan to increase pensions nationwide by 4.57%

April 25, 2024

The German Cabinet don approve say dem go increase pension for di more dan 21 million pensioners for di kontri by 4.57 per cent beginning July 1.

Dis increase mean say pension go dey rise faster pass di inflation rate for di kontri.

Di pension increase go apply to everybody for di kontri for di very first time.

More Posts