Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

15 Pipo Don Peme After One Big Rioting And Robbing Shele For Inside Papua New Guinea.

January 12, 2024

State of emergency don waka enter Papua New Guinea capital afta at least 15 people lose their lives for rioting. Prime Minister James Marape talk say over 1,000 troops dey ready to waka enter any place wey dem need am. This unrest na part of broader tensions for di Pacific Island nation wey concern rising costs and high unemployment.

More Posts