Live on air

🎧 Listen Live 🔴

NLC Go Protest For CBN Offices Next Week Over Cash Wahala

March 23, 2023

The Leadership of the Nigeria Labor Congress (NLC) don tok say dem go start to dey organize all dea workers make dem surround all Central Bank of Nigeria offices round we country starting from Wednesday next week, till when Federal Government reason say dem wan make cash dey ground for we pipo, and dem end the lack of naira and fuel matter wey sidon on top we country head.

The NLC President, Comrade Joseph Ajaero tell us dis one yesterday for Abuja. E con call more on we Nija pipo say make we bear with the union, as na we cause the matter wey we dey face for we country today.