Live on air

🎧 Listen Live 🔴

Former Super Eagles Coach, Gernot Rohr Don Sign as Coach of Benin

March 1, 2023

Former Super Eagles head coach, Gernot Rohr, don use biro sign one three-year agreement with the Benin Football Association as the new person wey go handle the Squirrels.

Rohr go replace Moussa Latoundji, wey con be the team keeper coach since dem comot French man Michel Dussuyer.

Benin Republic go become the fifth African team wey Rohr go coach after Gabon, Niger, Burkina Faso and Nigeria.