Ushbebe
Ushbebe real name na Justice Emonaerere Nuagbe Urhobo boi wey come from Aladja for Udu LGA ,Na Theatre Arts graduate from. Delta State University and na ogbonge comedian/Mc wey dun do ogbonge party for corporate and general party, actor and event persons,the former banker dun work with ogbonge comedian AY as event manager presenter for AY show and now he dey him TV Show AY CRIB so tey him sef dun get him own tv show 'The Chronicles of Ushbebe 'now wey dey show for obodo oyinbo on top two channels BEN TV and KLEAR TV, and also on top Real Star TV and V Channel for Startimes Cable for Naija
He dey on top morning runs steady with Godwin and Sabina
Related Content
Contact
We are located at 26 Keffi Street, Off Awolowo Road, Ikoyi, Lagos
Telephone:
+234 (0) 1270.1020
+234 (0) 1463.1700
+234 (0) 1463.1701